Burna Boy Normal Lyrics


Normal by Burna Boy

Oya shogo logo, omo logo
Lora motto, kole tomorrow
Naira kobo, owoni koko
I see the future mo loju kokoro
Aye le cococo, issa joko
And if you blow, jijo poco
Shogo logo, oh, oh, omo logo
Man shogolo

Toba le gbe mi de be, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
A bo ri bi mo se gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (won wa mi leko)
Normal, normal

Toba le gbe mi de be
Only the money, gbe mi de be
People dey doubt, say e sure for me ke?
Rich n_gga before I signed to label
I dey grind from day one 'cause I like to make sense
One, two girls and I want them naked
Monogamy, it's overrated
Need more girls 'cause my brother dey there
And we like to make friends
Once in a year
Try to dey knack somebody girlfriend
Find one sweet one, carry debe
To ba lo gó, wari meme oh

Toba le gbe mi de be, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
A bo ri bi mo se gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (won wa mi leko)
Normal, normal
Normal, normal
It be normal, normal
Normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (won wa mi leko)
Normal, normal

Toba le gbe mi de be, I go follow

Recently Searched Lyrics

Recently Viewed Lyrics